Reload
{"id":145510,"created_at":"2020-06-12 22:43:37","updated_at":"2021-04-23 06:06:44","deleted_at":null,"published_at":"2020-06-12 22:43:37","original_id":null,"artist_id":75310,"title":"make it","slug":"make-it-19","status":"published","description":null,"album_id":null,"streets":1,"source_type":"s3","source":"file","lyrics":"achana baby\r\n\r\nso i say one time for my niggaz hustling o\r\ndem sey we never never gonna gonna make it o\r\nbut i swear the time go come,i go make am o\r\nand put the devil to shame ,dem go carry go(carry go)\r\n\r\ni be the one man mopol wey dey scatter the show........all the way\r\nand i be the one wey dey make you dey dance all day\r\n\r\nshe dey touch my body o\r\nshe tell me something o\r\nshe tell me sainty o\r\neverything make you carry go\r\nbaby dey bend down low\r\ncontrol your waist and low\r\nbreak it and wine it slow ,oh baby jeka lo\r\n\r\nachana baby\r\n\r\nso i say one time for my niggaz hustling o\r\ndem sey we never never gonna gonna make it o\r\nbut i swear the time go come,i go make am o\r\nand put the devil to shame ,dem go carry go(carry go)\r\n\r\ncome and cross check me you go correct o\r\nmy energy be my concept o\r\nbig fire balls like a comet o\r\nsay i spitting prophecies like a prophet o\r\n\r\nsay you know sey na me be the baba,come from gutter turn king of the zanga\r\nsay you know i'm the king of the trap ah,but in afro beat i go still give you lamba eh eh\r\n\r\nshower your blessings\r\nboy no go forget the lessons\r\n\r\neven if i go astray o i know sey baba mi gat mi\r\n\r\nshe dey touch my body o\r\nshe tell me something o\r\nshe tell me sainty o\r\neverything make you carry go\r\nbaby dey bend down low\r\ncontrol your waist and low\r\nbreak it and wine it slow ,oh baby jeka lo\r\n\r\nchorus again............","download_count":53,"play_count":0,"restrict_download":0,"generated_thumbnail":null,"flag_count":0,"download_count_24":1,"download_count_24_at":"2021-04-23","reupload_sent":0,"thumb_path":"https:\/\/s3.eu-central-1.amazonaws.com\/sol-assets\/uploads\/public\/5ee\/3e8\/ef9\/thumb_437291_300_300_0_0_crop.jpg","status_reason":"published","status_reason_alt":null,"tags":[]}
make it

steven

make it

Loading your song...
Downloads: 53

Song Lyrics:

achana baby so i say one time for my niggaz hustling o dem sey we never never gonna gonna make it o but i swear the time go come,i go make am o and put the devil to shame ,dem go carry go(carry go) i be the one man mopol wey dey scatter the show........all the way and i be the one wey dey make you dey dance all day she dey touch my body o she tell me something o she tell me sainty o everything make you carry go baby dey bend down low control your waist and low break it and wine it slow ,oh baby jeka lo achana baby so i say one time for my niggaz hustling o dem sey we never never gonna gonna make it o but i swear the time go come,i go make am o and put the devil to shame ,dem go carry go(carry go) come and cross check me you go correct o my energy be my concept o big fire balls like a comet o say i spitting prophecies like a prophet o say you know sey na me be the baba,come from gutter turn king of the zanga say you know i'm the king of the trap ah,but in afro beat i go still give you lamba eh eh shower your blessings boy no go forget the lessons even if i go astray o i know sey baba mi gat mi she dey touch my body o she tell me something o she tell me sainty o everything make you carry go baby dey bend down low control your waist and low break it and wine it slow ,oh baby jeka lo chorus again............

Subscribe to get the hottest exclusive music and content straight to your inbox!

Register for Slikour On Life
Sign in for Slikour On Life